Skip to content
Words Rhymes & Rhythm

Words Rhymes & Rhythm

Words Rhymes & Rhythm Publishers

Header Advertise
Menu
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD
  • Home
  • POETRY
  • GOD PIKIN
POETRY

GOD PIKIN

adminFebruary 9, 2014July 16, 2017

Share

Facebook
Twitter
LinkedIn
Read Time:1 Minute, 3 Second

God Pikin
www.facebook.com/WRRPoetry [God Pikin]
As I waka through the shadow of death
With Baba God, I go survive
Dem bad bele don eye me from birth
Upon their wahala, I still dey alive

Satan tell me sey im fo sidon my matter
Sey im go see wetin I fit to do
But I giv wetin I get to God pata pata
Na so Satan pick race, foget im shoe

Dem think sey na only one papa I get
Na now dem know sey I get Oga at the top
Oga wey no dey put me for regret
Come dash me blessing wey no dey stop

Na so so praise I go give am
As I dey waka everyday
I no need cry go Pastor or Imam
The person wey I need, na my heart in dey

Dem bambooz my head with palava
Wey I no fit to even carry
Dem come join spoil my cassava
But still I no see sand for my garri

I stand gidigbam like nothing dey shele
All dem fit do na waka pass
Dem for don comot my matter jeje
If dem know sey God pikin no dey carry last

Written by: Ogoluwa Simon Ojewale

About Post Author

admin

I am a member of the WRR editorial team.
info@wrr.ng
https://wrr.ng/about-us/

Related

Tagged God, Pidgin, Poetry, Prayer, Religion

Post navigation

Previous

Previous post:

CAN I SING?

Next

Next post:

I HAVE HEARD

Say something about this post Cancel reply

Categories

GET PUBLISHED!
  • Popular
  • Recent
  • Comments
  • May 27, 2014

    CALL FOR SUBMISSIONS: FR. ALBERT JUNGERS POETRY PRIZE (#AJPP2014)

  • November 25, 2012

    CALL FOR SUBMISSIONS: Eriata Oribhabor Poetry Prize 2012

  • November 5, 2012

    WOOING REBECCA [for Rebecca Effiong Okon who hates Poetry]

  • May 9, 2013

    I NEED AN AFRICAN WIFE

  • February 28, 2021

    WHAT IF (a poem by Agnes Olayemi Johnson)

  • February 28, 2021

    THE HILL WE CLIMB & SHADOW IN THE DARK (two poems by Stephen S. Moore)

  • February 7, 2021

    CALL FOR SUBMISSIONS: BRIGITTE POIRSON POETRY CONTEST [FEB/MAR 2021] — ‘WHAT WOULD YOUR ANCESTORS SAY?’

  • February 6, 2021

    CALL FOR SUBMISSIONS: ‘REGENERATION’ — CỌ́N-SCÌÒ MAGAZINE ISSUE 1, VOL 2, APR 2021

  • Ariyo faith adeshewa

    GOD’S WAY OF STAYING BEAUTIFUL BY ADENIRAN JOSEPH

  • Karlo Sevilla

    LIFE IN BPO (the evils of business process outsourcing)

  • Becky

    REVIEW: “SHOMEFUN TAKES THE GIRL CHILD THROUGH ALL THE CONFLICTS SHE MIGHT FACE AS A WOMAN” IN ‘A LETTER TO MY CHILD’

Close
Menu
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD
Social profiles
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD

Related Post

WHAT IF (a poem by Agnes Olayemi Johnson)

28 Feb 2021

THE HILL WE CLIMB & SHADOW IN THE DARK (two poems by Stephen S. Moore)

28 Feb 2021

i can’t wait to see you again (a poem by Kukogho Iruesiri Samson)

26 Jan 2021

more than mere flesh and bone (and 3 other poems by Linda M. Crate)

26 Jan 2021

women don’t owe you anything (a poem by Linda M. Crate)

26 Jan 2021

FESTIVAL OF CLOUDS (a poem by Salam Adejoke)

24 Jan 2021

ABOUT US

Words Rhymes & Rhythm Ltd. (RC 1234112), publishing and educational institution that supports and promotes Nigerian writers and writings talents through several initiatives like contests, prizes, and an annual literary festival. Our publishing susbsidiary is AUTHORPEDIA.

CONTRIBUTE

QUICK LINKS

  • CỌ́NSCÌÒ
  • CONTACT US
  • DOWNLOAD E-BOOKS
  • PUBLISHING
  • SUBMIT TO WRR
  • SERVICES
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD
Copyright 2012-2021, Words Rhymes Rhythm Ltd. All Rights Reserved.