Skip to content
Words Rhymes & Rhythm

Words Rhymes & Rhythm

Words Rhymes & Rhythm Publishers

Header Advertise
Menu
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD
  • Home
  • POETRY
  • BETA TOMORO
POETRY

BETA TOMORO

adminFebruary 1, 2014July 16, 2017

Share

Facebook
Twitter
LinkedIn
Read Time:46 Second

Beta Tomoro
www.facebook.com/WRRPoetry [Beta Tomoro]
Dem call am law
We take am raw
Dem say dem go school
And dem no go stop to loot..

How we people
wan tek akomplish mission
When we
nation no get vision?

Dem say na politics,
Why dem com dey play us tricks?
Dem say na govment fo di pipul
Oya make dem stop to fizzle

Dem go give us sack letter
Say make we come back later
How we wan tek be nation
If we dey lak notion?

Me ah neva si dis kain politics
With empty promises
How we wan know beta tin?
If dem no stop to giv us bita tin?

But make una no worry,
Very soon we go stop to hia sorry
Wen I become president
All we go dey si na excellence

Written by: Williams Enechojo UniqueGloria
Edited by: Kukogho Iruesiri Samson

About Post Author

admin

I am a member of the WRR editorial team.
info@wrr.ng
https://wrr.ng/about-us/

Related

Tagged Change, Nigeria, Poetry, Politics, Satire

Post navigation

Previous

Previous post:

BENT IN SADNESS

Next

Next post:

GOD IN A BOTTLE

4 thoughts on “BETA TOMORO”

  1. Albert Seraphin says:
    February 1, 2014 at 9:38 am

    *Na big wok yu du o Puet Gloria, a trowe salot*

    BETA TOMORO (naija languej)

    Dem kol am loo
    Wi tek am roo
    Dem se dem go skul
    And dem no go stop to lut

    Hau wi pipu
    wan tek akonplish mishon
    Wen wi
    neshon no get vishon?

    Dem se na politiks
    Wai dem de ple os triks?
    Dem se na govment fo di pipu
    Oya mek dem stop to fizul

    Dem go giv os sak leta
    Se mek wi kom bak léta
    Hau wi wan tek bi neshon
    If wi de lak noshon?

    Mi a neva si dis kain politiks
    wit dem emti promis
    Hau wi wan nou beta tin
    If dem no stop to giv bita tin?

    Bot mek una no wori
    Veri sun wi go stop to hia sori
    Wen a bikom president
    Ol wi go de si na eselens

    Reply
    1. Kukogho Iruesiri Samson says:
      February 2, 2014 at 11:15 pm

      yu do trai

      Reply
  2. Eriata Oribhabor says:
    February 1, 2014 at 1:08 pm

    I love this poem. Sounds like my kind of poem; change directed.

    I appreciate the writer and editor; Samson’s in pidgin English.

    However, please find a Niaja languej translation of same poem for further appreciation and comments.

    BETA TUMORO

    Dem kol am ”law”
    Wi tek am ”raw”
    Dem se dem go skul
    Dem no go stop to ”loot”…
    Hau wi pipul wan tek finish mata
    Wen wi neshon no sabi mata?

    Dem se na politiks…
    Dem de ple os ”trick”…
    Dem se na govment fo di pipul,
    Bot dem no sabi di pipul.

    Dem de giv os sak-leta
    Se mek wi kom bak afta
    Hau wi wan tek bi neshon
    If wi no gada eni akshon?

    A neva si dis kain politiks bifo
    Emti-kokon neva chenj from bifo.
    Hau wi wan nou beta tin
    Wen dem no de giv os beta tins?

    Trowe ol una wori,
    Una nem no de fo eni sori.
    Wen a bikom una President,
    Ol wi go de si, na selense.

    Hu rait am na: Williams Enechojo UniqueGloria
    Hu chenj am to Naija: Eriata Oribhabor
    Foto: Words Rhymes & Rhythm

    Reply
    1. Kukogho Iruesiri Samson says:
      February 2, 2014 at 11:15 pm

      Wow, this is super Sir.

      Reply

Say something about this post Cancel reply

Categories

GET PUBLISHED!
  • Popular
  • Recent
  • Comments
  • May 27, 2014

    CALL FOR SUBMISSIONS: FR. ALBERT JUNGERS POETRY PRIZE (#AJPP2014)

  • November 25, 2012

    CALL FOR SUBMISSIONS: Eriata Oribhabor Poetry Prize 2012

  • November 5, 2012

    WOOING REBECCA [for Rebecca Effiong Okon who hates Poetry]

  • May 9, 2013

    I NEED AN AFRICAN WIFE

  • February 7, 2021

    CALL FOR SUBMISSIONS: BRIGITTE POIRSON POETRY CONTEST [FEB/MAR 2021] — ‘WHAT WOULD YOUR ANCESTORS SAY?’

  • February 6, 2021

    CALL FOR SUBMISSIONS: ‘REGENERATION’ — CỌ́N-SCÌÒ MAGAZINE ISSUE 1, VOL 2, APR 2021

  • February 2, 2021

    EOPP 2020: AGEMA, AWODIYA, BADMUS & KOLADE TO JUDGE ₦100,00 POETRY PRIZE

  • January 27, 2021

    REVIEW: CHUKWUDI NWOKPOKU HAS A MASTERY OF LANGUAGE WHICH SURFACES IN MOST OF THE POEMS IN ‘HEARTBEATS’

  • Ariyo faith adeshewa

    GOD’S WAY OF STAYING BEAUTIFUL BY ADENIRAN JOSEPH

  • Karlo Sevilla

    LIFE IN BPO (the evils of business process outsourcing)

  • Becky

    REVIEW: “SHOMEFUN TAKES THE GIRL CHILD THROUGH ALL THE CONFLICTS SHE MIGHT FACE AS A WOMAN” IN ‘A LETTER TO MY CHILD’

Close
Menu
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD
Social profiles
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD

Related Post

i can’t wait to see you again (a poem by Kukogho Iruesiri Samson)

26 Jan 2021

more than mere flesh and bone (and 3 other poems by Linda M. Crate)

26 Jan 2021

women don’t owe you anything (a poem by Linda M. Crate)

26 Jan 2021

FESTIVAL OF CLOUDS (a poem by Salam Adejoke)

24 Jan 2021

HELIUM BALLOON (a poem by Franklyn Orode)

20 Jan 2021

‘NIGHTS VOID OF DAWN’ & ‘WILL YOU STAY FOREVER?’ (two poems by Adeyeye James Oluwatobi)

20 Jan 2021

ABOUT US

Words Rhymes & Rhythm Ltd. (RC 1234112), publishing and educational institution that supports and promotes Nigerian writers and writings talents through several initiatives like contests, prizes, and an annual literary festival. Our publishing susbsidiary is AUTHORPEDIA.

CONTRIBUTE

QUICK LINKS

  • CỌ́NSCÌÒ
  • CONTACT US
  • DOWNLOAD E-BOOKS
  • PUBLISHING
  • SUBMIT TO WRR
  • SERVICES
  • HOME
    • ABOUT US
    • OUR CSR
    • CONTACT US
  • cọ́nscìò
  • FEATURES
    • BOOK REVIEWS
    • ESSAYS
    • INTERVIEWS
    • WRITING TIPS
  • POETRY
  • FICTION
  • SUBMIT
  • NEWS
    • CALL FOR SUBMISSIONS
  • PUBLISHING
    • PUBLISHING PACKAGES
    • 7 REASONS WHY
  • DOWNLOAD
Copyright 2012-2021, Words Rhymes Rhythm Ltd. All Rights Reserved.