We don tire for “sidon look” type of gofament witout fire to burn down koruption and her twin sister. We don tire to hia that old sermon of “e go beta”. I don hia dat message before, no be today- “When e go beta”? We don tire to vote for baboons wey only they chop;… Continue reading WE DON TIRE
Tag: Pidgin
MAI SWIT POTETO
Mai swit poteto Adanne oyoyonwam Yo lov de shak mi Laik shekpe we dem mix wit igbo Yo smail de mek mai hat met Laik bota we dem put fo ‘sun’ Mai swit poteto Yo biuti de skata mai dada Yo opun-tit de kwensh my honga Yo swit vois de swit mi fo bele Laik… Continue reading MAI SWIT POTETO
GOD PIKIN
As I waka through the shadow of death With Baba God, I go survive Dem bad bele don eye me from birth Upon their wahala, I still dey alive Satan tell me sey im fo sidon my matter Sey im go see wetin I fit to do But I giv wetin I get to God… Continue reading GOD PIKIN
WAKA FO HAND
Mai gud frend, Eniwia pesin stat, na stat. Wetin pesin put fo front, na im pas Pesin ai stand gidigba, don pas. Waka get op and daun On top of waka, som stop On top ol waka, som de waka Na waka ol of os de du fo laif waka. If yu stat waka, waka… Continue reading WAKA FO HAND
HELL FIRE DON COME WE KONTRI?
Toh! Na ask I say make I ask, because if I no ask, e go be like say I no kia! Hellfire don come we kontri? Tins no come be as e take de be before. Our pipul no dey tink laik homo sapiens again. E be like say dem exchange hed with fish Things… Continue reading HELL FIRE DON COME WE KONTRI?
OUR KONTRI FINE
Our kontri fine I say we kontri fine well well, Bomb na we flower, Na human blood we dey take wet am We tears no get subsidy: E dey flow like River Niger I say our kontri fine no be small! Our presido na good man I say our presido na korekt man E dey… Continue reading OUR KONTRI FINE
I NO FIT SHOUT
“Na wen u break cook egg U go sabi say some dey carry double yoke” Na im be the best answer I get from oga minister When i ask why draw-draw No fit comot for our ogbono soup Na im i say no need to ask Why e be say the more Naija dey hammer… Continue reading I NO FIT SHOUT
BABA NA YOUR GRACE
Ya kin love no be koni koni love, e no dey anoda place Ya love for we life dey make us kolomental, we dance alanta Nah sake of say you dey gidigba we dey jukpa, dance azonto Na efriday we dey see danger but you dey alert us We pakurumo dey go inside ya light… Continue reading BABA NA YOUR GRACE
WHEN DREAMS ARE HINDERED
My dreams are pregnant with the fruition of hope- Clouded by the miscarriage of faith, The absence of charity, the death of power to cope And patience’s cremation. Love is a wraith. These bewilderments relegate me To the Dom of mocked stocks. My constant thought of impoverished wealth Awakens me to the dream of success,… Continue reading WHEN DREAMS ARE HINDERED
KRAFISH KONDISHON
Kondishon de waka De flai pas, de setul Di last won, get as i bi Bot if kondishon no waka Laif no go setul. Evritin na kondishon Wetin man no si, dem se yu si am Wetin man no hia, dem se yu hia am Di last mata stil de fo graund Bot if dat… Continue reading KRAFISH KONDISHON