wrr.ng
YOU NO FIT PLANT YAM GET PLANTAIN
Baba God, tell me, na wetin I do? Why you no commot me for this palaver? I done pray, fast, waka different prayer house, Still, my matter na from frying pan to fire! This woman wey you give me, Na amebo, olofofo, telephone wire. She dey do like goat, dey bark like dog Wetin my pocket no reach, na