wrr.ng
HELL FIRE DON COME WE KONTRI?
Toh! Na ask I say make I ask, because if I no ask, e go be like say I no kia! Hellfire don come we kontri? Tins no come be as e take de be before. Our pipul no dey tink laik homo sapiens again. E be like say dem exchange hed with fish Things wey we no dea see befo don turn part of our laif. Hellfi